your day our esteemed fans of stigloaded ....we
know that on jokes, one is meant to say
irritating things for fun and the party concerned
takes it as a way of putting smiles on people's
faces...na joke ooo!!!..amidst this hardship, man
gatto laugh abeg
Hahfhdhdddfa. Read down
After d regger ft Mp out law ft Gudluck ft
musa:....gudluck.:....change bluessss....
after d
election wey dem do ...dem do dem do we still
dey wait 4 d change. D change d change...all d
promise wey dem maka. Dem make dem
make..E don dey be like say na fake..na fake na
fake...where d money where d food, d food d
food,,cuz everibodi wan improve,
improve,,improve...since u come na tears nd
pain o,,nd pain nd pain...we don taya to
complain ahaa..Ahaaa..baba see d bad way u
bin do..u do..u do...u don tear nigeria into
two...in two..in two...97% 5% percent..
Percent....u no bin talk like president....like
president:...u dey rule Nigeria with
sentiment...with sentiment..nd take ur office do
revenge...revenge..revenge oya now..oga buhari
we dey begi o..make Nigeria no go scatter 4 ur
headi o....jesu.:..)(MP out law)after d election
wey dem do dem do dem do..we still dey wait 2
see d change...d change d change...cuz all d
promise wey dem make..dem make dem
make...E don dey be like say na fake..na fake
..na fake....where d money wher d food :...d
food d food...nigeria people wan
improve..improve improve..since u come na
tears nd pain o...nd pain nd pain....we don taya
to complain ooo...ahaa..Ahaa...no employment
for d youths..d youths d youths,,nd securite no
improve ..improve improve..inflation don dey
hit d roof..d roof..d roof..still gov't no dey say d
truth:.d truth..d tr*th..oya my broda dis change
na yawa:.we don too dey suffer:.:We pray God
4 Nigeria :.oya my sister dis govt na yawa:..nd
u don 2oo dey suffer ..we pray God for
Nigeria:....musa:....after d election wey dem do
dem do..dem do..we still dey wait to see d
change:.d change..d cha9ge...cuz all d promis
wey dem make..dem make dem make...E
don dey be like say fake :.na fake..na
fake...where d money where d food..d
food..d food..9igeria People wan
improve..improve..improve:..since u come na
tears nd pain:.:nd pain:.nd pain..we don taya
2o complain o=oo:.Ahaa:..Ahaa:....see aaas
economy just dey 4all...dey 4all :..dey
Fall..nd u just dey travel around d
world....d worlddd d world......cuz na
2ime 2o work *u dy take dey fly .....dy
4ly....dey fly....we no give u d vote bt ...u take
am:......88baaaaaabaaaa:..buHar